BREAKING

Korede Bello – Godwin (LYRICS)

mavin
eh eh …. eh eh
korede bello, Don jazzy again ooo
omo olope, mega superstar ooo
oda na

i dont get alert God win
and i don pay m rent God win
dey be want fall my hand but God win
dey be want kill my joy but God
win

i say anything dem do
na God win oo
na God win oo
na God win oo
anything dem do
na God win oo
na God win oo
na God win oo
i don change my name to Godwin
and omo i don buy motor God win
dem say my market no go sell but God win
and dem be say i no go blow but God win dem my brother
make them try their luck
my God win oo
my God win oo
my lord win oo
anything dem do
na God win oo
na God win oo
na God win oo

as you don pass exams na God win
ehn ehn
and dem say you no go pass but
God win ehn ehn
you wake up seee today lasan na
God win ah ah
robbers dey rob dem no see you
brother God win
dem no see you my sister

oya bellovers
na God win oo
na God win oo
na God win oo
anything dem do
na God win oo
na God win oo
na God win oo

as na your wedding day na God win
and e don tey wey you dey find but God win
ehn ehn
see wew go pop champayne today God win
ah ah
we go dey dance dance dance cos God win oo
elelele
anything you win na God win
and if you win election my brother na God win
like if you win the contract my friend na God win
and if you check the countdown my brother God win
and if your market sell elelele

na God win oo
na God win oo
na God win oo
anything dem do
na God win oo
na God win oo
na God win oo
why you no go dance
na God win oo
na God win oo
na God win oo
anything dem do
na God win oo
na God win oo
na God win oo
GODWIN