BREAKING

LYRICS: EL – 10 RAP COMMANDMENTS

 

Anh anh anh anh anh anh anh
Yeah I like this EL
You know my mic sounds nice
Let’s go aleeeeeiiiiih
Ok Charlie make dem who get ears then make dem hear
Make you chill up relax Charlie get yourself a beer
Make I talk am plain plain u no for read between the lines
You dey like you no dey like me Charlie I go free ma mind
First of all nowhere cool for this industry where we dey
Everybody get in hustle in one or the other way
Only hard work dey reward we all we dey celebrate
We all feel the weather and get wet up on a rainy day
And it’s a shame the way people think say everybody cool plus everybody do
This game is a very bloody pool
Competition ay3 tight for the kids to idealize
But all be experience ama me vision ay3 bright
Every song I drop I pray to the lord let it be heard
This is not a diss record let me be perfectly clear
This Fitches sef I dey rap GMA go come ago di last
Like if I fit talk for Jesus everybody go fit bab
But everyday underground cats’ dey come around studios begging
For answers to their questions or for showers of blessings
Here is a lesson
When I was small was hip pop I was reppin’
But then I had to sell out before I started sellin
Cus your talent no be nothing Charlie talent no be shit
You dey house dey hold your dick dey think say you suppose to hit
Spend your whole day with some bogus niggas drinking smoking splips
Make I give you a couple tips get a pen note this shit
First of all get a style wey nobody see before
Be original head to toe to the flow be the boss
Search your own trends do something make everybody conf
Know say originality u no be choice ibi your job
Number two have a crew wey den go fit die for you
Somebody wey e fit help you see what be lie what be true
No for long have your back forever and the vibe be cool
For be a loyal type of dude who go fit help you plan your moves
Number three don’t over speed you for plan every step
Its okay to make mistakes but you for learn from your regrets
You go hit for just a couple seasons if you move too fast
But you for move steady with your team if you want to last
Number four they say money be the roots of all evil
But in the music biz money be the roots of more people
If you shaanh sef money go make you look and sound legit and
That be the reason talent I no dey the competition
Number five stay humble know the people you for rush
When the money dey appear you for know the people you for sort
Make you pect and show love to everybody you go crush
Some go hate and some go love u ma paddy ino be force
Number six understand you no bi normal you be brand
The way you talk your slang the way you post your pics for instagram
The way you walk your swag your shadda know the places you for come
For the brand demand charlie all dey influence your fans
Number seven competition the word be competition
People act like they are your friends but they are currently on a mission
Make you no slack never hold back you for know where demma throats suck
Killer beat kill but they know that they are no match for your vocals
Number eight you for know say seasons come and season go
Your rap career never be conk It gets warm and it gets cold
sometimes you for just relax make sombody get the shine
make them miss your ass a little then you come back redefined
number nine okay fine we all we get wanna mind
but one reason why we stars is cus we all wanna shine
so we grind for the money cars cribs and fancy rides
for the future we be blind stape some money on the side
number ten baba God wey he give this to me so ino be lie when I say nobody is brilla than E.L
we can agree if you reppin’ BBNZ because your favorite rapper is just a pair of silicon these
and that’s a list of principles wey them no go teach you in school
if you pay attention and apply this rules you will be kuul
big ups to ma fellow artist when you see me don’t be shy make you halla
you go see say EL abi coolest guy
big ups to radio tv internet and press support
big ups to the groupies who wan chop me and my fans of cus
most of all big ups to the haters Charlie I dey pan
keep on hating God dey watch you through a pair of fresh reban