BREAKING

NEW MUSIC: M.anifest – We Dey Manage

YouTube video

Chale how you dey…

Verse 1
Chale wossop? Me I dey
How are you doing? Managing
How be the job? E be cool, side note damaging
And your girl?Oh she dey, she just chop her birthday
And your momee? Cool kraa she dey church on sunday
What be the move? Oh my guy couple of moves all pae
I dey do some runnings if I hit then apae
And yourself? Oh normal I dey like I no dey
I just chok cool one corner dey wedge pay day
Insha’Allah this year diɛ I for marry
The yaanom no fit pour sand in my gari
Haha hehe haha hehe abi you barb
Mek we link op, better time abi you barb

Hook
Zero cedis in my savings but at least (we dey manage)
I no pay the light bill but at least (we dey manage)
Job side side hard small but at least (we dey manage)
How I for do (we dey manage) Oh kapish (we dey manage)
Still dey momee ein house but u knor (we dey manage)
Fall asleep with my doubts but u knor (we dey manage)
Visa bounce but if we get some pounds we go manage (we dey manage)

Verse 2
How are you? Fine thank you it’s a been long time oh
You don’t look for me oh why is it a sign oh
And you? Oh me i’m blessed and highly favored
Even today I did morning devotion with my neighbours
Are you still with your boy? I had to leave him in a haste
Sɛ ɔno diɛ girl bia ɔhyɛ skirt yɛ ne taste
What a waste. Anyway my new guy I met him church
Bible study, he’s God fearing I think it works
And you? Oh me right now I’m focused on my studies
Getting my 3rd degree, saa saa steady
But some one prof is always worrying me
I don’t want to agree, he’ll change my grade A to a B
Ohoh Ghana mpanyin boni nkoa same thing happened at my uni
Ohoh, well yɛ bɛ fa no saa, see you later wai

Hook
Zero cedis in my savings but at least (we dey manage)
I no pay the light bill but at least (we dey manage)
Job side side hard small but at least (we dey manage)
How I for do (we dey manage) Oh kapish (we dey manage)
Still dey momee ein house but u knor (we dey manage)
Fall asleep with my doubts but u knor (we dey manage)
Visa bounce but if we get some pounds we go manage (we dey manage)

Bridge
Mek I take you thru a little illustration
Show you two Ghanaians in a conversation
We like to talk you would think that it’s an occupation
So so managers dey this nation

Verse3
Chale I see you keep. When be the last time?
You hear sey Kofi die? Oh sigh, what happen am?
Mmm this one someway
Onom akura duro, ein wife lef am, heartbreak
But kofi paa, same Ghana we dey inside
Last time I see am everything cool for ein side
We even go car park he show me ein new ride
Pictures on the phone, big wedding, house, new bride
Truth be sey Kofi couldn’t cut his coat
According to his size, happiness a joke
Same Ghana that we dey different cabins same boat
We all say ‘we’re managing’ but some barely afloat

Outro Verse
We all say we are managing but some barely afloat
But every four years they go come for wanna votes
But if talk some they go talk sey I be partisan
But rather than staying silent we for stay woke
We dey on a continent with the youngest population in the world
But the truth, the youth don’t have water in the well
So we thirst for a change that seems to never come
In a words of a spiritual we shall overcome
Our welfare depends on our healthcare
Hospitals and roads that we need they are not there
Affordable and quality education that’s fair
But thus far, masses struggling to have bus fare
Expensive water wey dey flow thru the taps
The youth vex their potential is untapped
Please tell the elders their children no want relax
The future won’t be built on apathy, chale facts
Ghana yɛ yɛ diɛ so we criticize it
Protect rights and freedoms don’t minimize it
Not too much to demand for a living that is decent
Amanfuor this here is non partisan dissent